On me on me
On me on me
Balance it on me
Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul
From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here
Chukwuka Chukwuma Ekweani, better known by his stage name Ckay, is a Nigerian singer, songwriter and record producer signed to Boyfriend Music, Warner Music Africa and Atlantic Records. He was formerly signed to Chocolate City, a member of Warner Music Group independent label services ADA. His international hit single "Love Nwantiti", also known as "Love Nwantiti ", was released in 2019 by Chocolate City.