Rema

Lyrics Jo Rema

 925

Rate this lyrics:
Rating: 0.0/10 - Total rating: 0
The lyrics JO of REMA is also present in the album Rave & roses (2022)

Rave & roses

2022

Jo


Another banger

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana
Woah-woah-woah

Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger

Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)

Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool

Thank you because you correct this lyrics
 
The lyrics JO of REMA is also present in the album Rave & roses (2022)

Leave a comment to the song

News from the music's world

Brian May of Queen and His Connection with NASA

25/09/2023

In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.

Hip-Hop Turns 50: Celebrating Half a Century of Cultural Influence

12/09/2023

Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.

Coachella here we are


Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.

Grammy 2022: the winners

05/04/2022

The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.

"We" - The new album of Arcade Fire

22/03/2022

Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,

"I know you know me" the masterpiece of Caroline Spence and Matt Berninger


Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.

Fugees cancel their Reunion

26/01/2022

My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.

When I'm gone the single by Alesso and Katy Perry

30/12/2021

Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure

The long-awaited collaboration between Rosalia and Oneohtrix

20/05/2021

It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!