La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your stomach no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you’re the officer, lock me up officer
Be a strict punisher, drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me
With your figure 8
Omo i no dey exaggerate
The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
I don’t want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala when you walk into the room
I dey catchy flu
You’re my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You’re my desire and I don’t wanna let you go like
Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam
You’re the only one I swear
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
And I will never let you go
La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me i pin, me no lettin go
Omo lemme be your charger charger
Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how
Yeah yeah
My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)
Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)
We go dey rack we go dey pam pam
Pam pam pam
Pam Pam Pam pam pam
Pam Pam Pam
Pam Pam Pam
Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide, is a Nigerian rapper and singer born in Lagos in 1989. Considered one of the pioneers of Yoruba hip hop, Olamide has achieved national popularity thanks to his energetic musical style and incisive rhymes. His music often explores social themes and everyday life, resonating with a wide audience in Nigeria and beyond. Olamide has collaborated with numerous prominent Nigerian artists, including Wizkid, Phyno and Davido. His 2013 album, "Baddest Guy Ever Liveth", is considered one of the most important in the history of Nigerian hip hop. Among his most representative songs are "Wo", "Science Student" and "Eni Duro".
In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.
Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.
Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.
The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.
Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,
Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.
My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.
Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure
It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!