My time my energy
Don't waste on nobody
Cause I dey try sort myself
And you for try sort yourself
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
I dey with Shizzy as the vibes dey go
Energy on point, we dey jam dey go
See the fine fine girls dem dey eye me o
But I no send, I dey carry go
Ko ma lo gbe imu si awa, awa carry gan
Aye yi o ni baje o, ma ro lo
As I dey here o, dey here
I'm counting my blessings
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
Mo ni ghe ghe, shi ghe ghe, eyoh
Make nobody con dey waste my time, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
Oya ka ma lo, ja ma jaye lo, yeah
Nah person wey get money dey carry shoulder gan
Eni to ba lowo laye lo ma gbera gan
And I dey move with precision I go carry you along
Be be lo
Thank God say me I get God
Oya, hey
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e soke
Iwo to ba lowo, na owo e soke
No go think am, na owo e soke
Fara ya ko na owo e soke
Jogodo, sungba, na owo e lo
My time and my energy, eyoh
I don't waste on nobody, eyoh
'Cause I dey try sort myself, eyoh
So you for try sort yourself, eyoh
David Adedeji Adeleke, known professionally as Davido, is a Nigerian singer, songwriter and record producer born in Atlanta, United States, on November 21, 1992. Considered one of the most influential African artists today, Davido has gained international fame with hits like "If", "Fall" and "Assurance". His musical style blends elements of Afrobeat, hip hop and R and B, creating an energetic and infectious sound. In 2016 he founded his own record label, DMW Records, launching the careers of numerous emerging artists. Davido has been awarded numerous accolades, including several BET Awards and MTV Europe Music Awards. He is known for his engaging live performances and his social activism in Nigeria.
In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.
Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.
Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.
The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.
Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,
Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.
My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.
Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure
It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!