Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
No level
No level
It's Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be opolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Na luba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dala I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me
No no
No no
Oni lati lowo o
Odi don don
Tori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get cash I go jaiye lokpo
I go give you cash, I go be your sponsor
Moni iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do for love
If I get money, you go know
Still I go hustle 'til thine kingdom come
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be opolo
Uhh Omo to ba lo fuck up
I go show you my color
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan opolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gan gan
Mo man gorigongon lori gongon
Mo man gorigongon lori gongon
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lori gongon
Mabinu gongon
Dangote ma money ro ro
Ma money ye ye
Ma money ro ro
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Original
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money, find money
Why me no go find money.
Burna Boy, whose real name is Damini Ebunoluwa Ogulu, is a Nigerian singer and record producer born in Port Harcourt in 1991. Considered one of the leading figures of Afrobeats, he gained international fame with albums like "Outside" (2018) and "African Giant" (2019), the latter winning the Grammy Award for Best Global Music Album. His music blends influences from afrobeats, reggae, dancehall and hip-hop, often with lyrics addressing social and political issues. Among his most famous tracks are "Ye", "On the Low" and "Last Last". Burna Boy is known for his energetic and engaging performances, and is a cultural icon in Africa and beyond.
In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.
Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.
Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.
The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.
Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,
Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.
My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.
Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure
It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!