Zaga what?
It's your boy Eazi
I remember the day
Wey I dey tell you say we for dey
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
I remember the day
Wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper
When you dey para na Prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today I no go commit adultery o
That na true
'Cause me I'm with you all the way
That kind cruise
O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Fall in love o
She dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
You dey coolu coolu my temper
In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.
Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.
Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.
The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.
Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,
Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.
My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.
Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure
It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!