INTRO
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me (2x)
CHORUS
You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
VERSE 1
You say your love no dey lie
E don tey [e don tey]
Make you tell your friends
Wetin dey [Na today]
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me]
She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
HOOK
The very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me 2x]
Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT CHORUS
VERSE 2
Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT CHORUS
VERSE 3
What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die [eyah]
So now baby tell me, who dey lie [eyah]
Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
REPEAT CHORUS
BRIDGE
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT CHORUS (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
P-Square is a Nigerian musical duo formed by twin brothers Peter and Paul Okoye. Active since 2003, they have achieved international popularity thanks to their style that blends hip hop, R and B and traditional African music. Considered one of the most influential musical groups in Africa, P-Square has won numerous awards, including several MTV Africa Music Awards. Their most famous albums include "Get Squared" (2005), "Game Over" (2007) and "The Invasion" (2011). Among their most representative songs are "Bring It On", "Chop My Money" and "Do Me”. In 2016, the brothers announced the separation of the duo. In 2021, after a period of hiatus, P-Square reunited to continue their musical career.
In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.
Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.
Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.
The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.
Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,
Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.
My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.
Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure
It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!